Description
Verse1:
Too many times
You tell me lies
Apologize
Then tell me lies
Again oh
Too many oh
Baby oh
Let me know
Wetin you want wey me I no do
Wetin you need wey me I no do
When you call me I come through
Cunny love, me I no Do
Say
You no Dey try
You no Dey try for me
No go dey form
No go dey lie for me
Nwoke oma
You wan Dey form like onyeoma
Everyday you Dey
Apologize
Apologize to me
Kneel down there
And put you hands around me
Nwoke oma
You wan Dey form like onyeoma
Chorus:
Imana nwata kuru oto k’okorobia
The body set oh
Onwere ego k’okorobia
My body spec oh X 2
Verse 2:
She’s you don forget when we bin dey ginger
When your love Dey sweet like sugar
Few months ago
Ife emegho
O seti go
O seti go
For your love me I don tire
I no Dey like wahala
You no Dey try
You no Dey try for me
No go dey form
No go dey lie for me
Nwoke oma
You wan Dey form like onyeoma
Everyday you Dey
Apologize
Apologize to me
Kneel down there
And put you hands around me
Nwoke oma
You wan Dey form like onyeoma
Chorus:
Imana nwata kuru oto k’okorobia
The body set oh
Onwere ego k’okorobia
My body spec oh X 2